Holiday - Rema
Música de R BLetras de canciones de 🐱 Holiday - Rema 🐱 , Ya NO Busque más letras mal traducidas aquí tenemos las mejores traducciones de Rema en inglés y español.
Musica de Inicio ⚡
Holiday - Rema Lyrics
"Holiday" lyrics Rema Lyrics "Holiday"
Another banger!
First you go be the bad guy
Then you go be the actor
Because I wan feed my family
Na im make me thief my own guy laptop
Came out alive omo me I thank God
My money big you go need tractor
If e be say you wan carry my weight
You go need new gym instructor
Straight out of Benin
I drop Rema EP
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday - oya day - oya dey dey dey dey owey
Me and my guys we dey chill we dey kpor kpor
Kpor kpor
Say we no dey ball o
Ball o
Say my circle chekele but we go give you last card check up
Make you no hate make you pray for the abili - abili - ability to catch up
No calculator fit count my surplus
Ema to jó mi mo nshako
Many nights wey I no sleep, wey I no sleep
One hit I go oversea
Still many people dey laugh me
But I steady believe one favor please
Keep my family strong for me
God I dey on my knees
Straight out of Benin
I drop Rema EP
2019 they think say the gbedu go finish
My music is traveling
From India to Asia to Berlin
The thing wey bin pain me
Be say una no wan be believe
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday - oya day - oya dey dey dey dey owey
I will never forget the time wey bad belle dem
Cast us away fast forward to today
Everyday na holiday
Everyday say na holiday - oya day - oya dey dey dey dey owey
Más Música de Rema
- 4am - Rema
- Addicted - Rema
- Alien - Rema
- American Love - Rema
- Are You There - Rema
- Bad Commando - Rema
- Bad Commando A Colors Show - Rema
- Beamer Bad Boys Ft Rvssian - Rema
- Boulevard - Rema
- Bounce - Rema
- Calm Down - Rema
- Calm Down Ft Selena Gomez - Rema
- Calm Down Recorded In Paris - Rema
- Carry - Rema
- Charm - Rema
- Corny - Rema
- Dirty - Rema
- Divine - Rema
- Dumebi - Rema
- Dumebi Becky G Remix - Rema
- Dumebi Henry Fong Jayceeoh Remix - Rema
- Dumebi Henry Fong Y Jayceeoh Remix - Rema
- Dumebi Major Lazer Remix - Rema
- Dumebi Matoma Remix - Rema
- Dumebi Michael Brun Remix Ft Mavins Becky G - Rema
- Dumebi Rema Remix - Rema
- Dumebi Remix Ft Becky G - Rema
- Dumebi Vandalized Edit - Rema
- Dunno Me Freestyle - Rema
- Fame A Colors Encore - Rema
- Fyn - Rema
- Fyn Ft Aj Tracey - Rema
- Ginger Me - Rema
- Hold Me Ft 6lack - Rema
- Holiday - Rema
- Hov - Rema
- Iron Man - Rema
- Jo - Rema
- Lady - Rema
- Lady Felix Da Housecat X Chris Trucher Remix - Rema
- Love - Rema
- Love In The Morning - Rema
- Mara - Rema
- Ogologoma - Rema
- Oroma Baby - Rema
- Peace Of Mind - Rema
- Peace Of Mind Virgil Abloh Remix With Fela Kuti - Rema
- Rainbow - Rema
- Reason You - Rema
- Rewind - Rema
- Runaway - Rema
- Soundgasm - Rema
- Soundgasm Dj Yo X Max Wallin Remix - Rema
- Soundgasm Puri X The Plugz Europe Remix - Rema
- Spaceship Jocelyn - Rema
- Spiderman - Rema
- Time N Affection Ft Chris Brown - Rema
- Trap Out The Submarine - Rema
- Why - Rema
- Wine Ft Yseult - Rema
- Wine Recorded In Paris Ft Yseult - Rema
- Woman - Rema
- Woman Sofi Tukker Remix Ft Mavins - Rema